18 C
New York
Sunday, September 8, 2024

Two Phone Snatchers Was Beaten To Pulp By Mob In Bayelsa (Photos)

Mob beats two phone snatchers to pulp.
According to Betty who lives in Bayelsa,2 boys robbed her yesterday and were caught.They were beaten to pulp.Below is what she wrote….
‘As I gallant like dis na mi dis boyz bin wan carry shine dis afternoon, but las las thunder fire dem, as I cum out 4 pos stand na so dem carry gun point mi korokoro afternoon 4 green villa road Biogbolo, I take sm few minutes access dem, dem sey if I mumu dem go shot mi, dem collect my fone & moni enter back road, as dem move nia I follow dem, I Chase dem cum dey shout thief thief na so people cum out join the chasing, we finally catch dem 4 Custom road. Dis is the end of my Story.
 



 
 

Related Articles

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Stay Connected

0FansLike
3,822FollowersFollow
0SubscribersSubscribe

Latest Articles